Album: Extreme Ironing
Artist : YeellowJackeT
Directed by: nkengdi
At the midnight hour, kebab stand shine bright,
Moon dey give am smile, di show e light.
For street, shadows dey play Hide and Seek,
Grills dey sizzle, flavor dey show.
Cook, dey with big smile for face,
Dey turn skewers to rhythmic street beat.
Apron on, lantern dey give warm glow,
E be spice wizard, taste buds dey say, "Confirm!"
People from beds, dem waka came, dem dey drawn by sweet smell,
Dem gather 'round, with hungry belly wah dey grumble.
wise mendem share joke or two,
As kebabs dey sizzle, taste buds dey say "A no cam di world for sufer!"
But no be only food e dey sell for stand,
Na also street gist, gossip, and information wey dey grand.
Underneath the moonlight, secret talks dey flow,
As the kebab stand, na the town's info hub, wey dem know.
With laughter wey dey float, and moon up high,
Kebab stand charm dey light up the sky.
For this midnight yarn, where joy dey take flight,
Simple words dey dance, and All Feels Just Right.
nkengdi